Posts

Showing posts with the label Pidgin vibes

SOCIAL MEDIA BACKLASH AKUAPEM POLO FOR POSTING NUDE PICTURE WITH SON.

Image
My people as we wake up today, no be small things we see oo. Wanna controversial first lady wey go take picture plus ein son wey she no dey wear nothing. She dey claim say she dey carry wish ein son happy birthday but the thing pass top. The pressure wey social media people dey take give am paa. She see say the pressure be too much,wey she delete the picture. But still my social media people no go make the matter die. People really insult am,left,back and front. That be the matter we dey solve since morning my people. The matter really be matter.

Liverpool finally win demma first EPL trophy after ‘only’ 30 years.

Image
Finally finally, Liverpool claim the English League title for the 2019/20 season. This be the first time them fit do after 30 years. Them claim am from Manchester City wey win am last season. What dey bee them pass be sey, as Chelsea score Manchester City Wednesday night, Liverpool come turn the only club for the EPL ein history wey win the league early so. Them win am as e lerf 7 matches them for play make the campaign end. E never happen so before. Never! The way the season momm dier, then everybro see sey ebi Lipool norr wey go win the thing but then na plenty people, especially Arsenal fans dey hope sey them never go win am plus unbeaten record. Wey true true Watford dirty demma hope plus Ismaila Sarr ein brace for Vicarage Road the February inside. So yeah, Liverpool claim then claim am bingy plus history add. Big up all Chelsea, City, United then tins fans, next season dey. You barb? But for now oseeeeee Liverpool!!

VIDEO: JOEY B SHY AS MEDIKAL YAWA AM.

Image
As we dey this corona season, nothing gidigidi dey happen for the entertainment industry. The ban wey them place for social gathering no dey allow make the artists play shows then things. Rydee most dey release regular singles then EPs. Wey boredom too dey set in sometimes.  I sure say one of these boredom wey go lead Joey B to Medikal ein house wey your man do am Zaafi for the Mortal Kombat game inside. Them play eight fights wey Joey no win one sef. Ano really know if Medikal game settings but aknow say Joey B go surely go rematch.                             This be how things happen.

ABOCHI FOR BEST FIRE MAN.

Image
Charle my people,I hope say this new year you people dey chill wey your nothing burn? Me sef aforget say the whole world,the person wey dey fight fire paa dey Ghana. Adey dey want introduce Abochi give you people. The only person wey go fi take fire service job personal like ebi ein poppy ein company dier we for big am up. People really dey talk say like the fire service man ein pay them for carry give Abochi then things. Ahope say rydee you dey wonder say who be Abochi.Make you watch the video edey the down there then drop your comments. Abochi no dey here listen.

YAWA OF THE YEAR.

Image
Charle my people, come see something you never see before. Ano sure say you know what what dey go on for the country inside. Today paa see what somebody spot for town. The DVLA people wey dey mess up so,no be easy. Adey want you assure me say after I tell you, you still go dey Ghana ein back sale of this one go boast your brain. Come see, them give two cars the same number plate. True talk oo,the two cars get the same numbers. Ein you dey spy plus your eyes. What everybody dey ask be 'How'?                             EBI SO YOU DEY SEE FOR HERE

VIDEO: SPY AS 10 YEAR OLD KIDDIE DEY SPIT MAD STONEBWOY FIRE FOR STAGE

Image
'Little Gargamel' as he dey spit fire for the 'Justice Experience Concert 2019' Make I tell you - One of the things you go see for the internet top this whole week be this kiddie wey dey ragga ein freestyle plus stonebwoy ein energy den swag. Ein name be 'Little Gargamel' The mad vibe be sey this kiddie only chop 10.  Spy as young king dey perform plus Stonebwoy for one stage for 'Justice Experience Concert 2019'.

VIDEO: THE WHOLE GH, YOU NEVER SEE ANYBODY WEY DEY BOOGIE PASS MANDEM. FACT!

Image
See, make i tell you: this world ankasa, e be sey, everybro den ein talent ooo. Wey the talent too chale, some get pass. You naah you know sey the kings demma umbrella as e dey do no, some dey over some. So norr talents dey, chale. Yeah, so squad, the news sey wanna three-eyed-raven reveal best GH dancer give we wey e just chill sey we make everybro know so vibe! Spy the video wey dey below as mandem dey kill. By the way, your own be sey you go spy video. You nani for near big bro at all. We deÉ› we caution you be that. Spy now

DECKERTHEBLOGGER MOBILE APP FREE DOWNLOAD

Image
Ghana's fastest emerging entertainment and lifestyle blog is now conveniently in your pocket, following the innovative introduction of the blog's mobile application, deckertheblogger 1.1 .  The 210 KB size of the APK of deckertheblogger 1.1 ensures that very little data will be required to download. Same goes for the storage space it assumes after download. The app also offers a very simple and yet appealing interface that affords the user maximum friendliness during usage. The excellence of the app is further emphasised by the easy readability of the published texts. The app is currently available to android users only. However, an iOS version currently under construction and should be ready in the next few months.  Deckertheblogger is a project and the voice of a team of young creatives of varying backgrounds, bound by the passion to make a unique difference via creative and innovative content creation.  This new development is an effulgence of our ...

GHANA KOTI BARB 77-YEAR OLD GANJA FARMER SAA BLAZE EIN GREEN GOLD

Image
Opanin Kwadwo Sampene plus ein Adonko bitters as Koti bust am Squad! I say you be hard aaa you no hard pass dis descendant of Bob Marley. Not at all!  So e be sey Ghana koti bust some ganja farmer wey chop 77 years for Atebubu for Bono East region. Great grandpa ein name be Opanin Kwadwo Sampene.  But chale, dem no just grab am ooo.. Dem saa  zero ein 2-acre kush farm for Mem wey dey Atebubu plus hell fire oo. The operation ankasa no, e be the District Commander, Chief Superintendent Bright Boafo wey lead am. That be as them dey break hell lose over ein farm The koti people deÉ›, dem sey e be sombro wey dey stay that hood wey sell Opanin out.  As dem barb am, na he dey zook Adonko bitters wey he saa confess sey he blont for sixty years.  He saa talk say money no dey plus nobro dey wey go spy am, that be why he tear the ganja farm den shoot the leaves. So sey ein too go get money chop.  But e dey over me sey kontonmire...

SEE THE UGANDAN TRIBE WEY BRIDE EIN AUNTY DEY EAT THE HUSBY-TO-BE BEFORE DEM DEY MARRY

Image
Traditional Ugandan wedding. Photo credit: Petronella Photography  For your family inside, e come marriage aa, wey role really your aunties dey play. For wanna side here, we all know sey more times e be advice dem dey give or sometimes dem dey organise some portey be koraa add the ceremony. Dem levels.  But chale this Southwestern Ugandan tribe dem dey call Banyankole no deÉ› different level be koraa demma aunties dey show oo... Highest koraa!  For that side, aunty get two main jobs. One be sey she go confirm sey the bride truly be virgin aa. Wey the second job be say she go confirm if husby-to-be really dey form aa. But how aunty go know sey mandem dey fire pass Firestone? That be why the culture dey demand sey aunty for eat mandem den know whether ein weaponry dey intact aa. Another interesting thing for this tribe be sey, to them beauty be oboshi. So demma girls nyaa chop eight pÉ›, dem dey shun dey make she dey kormort. Dem dey keep am indoors ...

GUY CHOP SLAPS AS HE TRY PROPOSE MARRIAGE GIVE EIN WOMAN FOR LECTURE HALL

Image
No be small yawa mandem get as he try pull some major plug for ein plus marriage proposal for lecture hall for Benue State University wey dey Naija. You naah your mind dey aaa, you go barb sey off late, dis kind public marriage proposal come bore more women as the internet dey show we evidence of more shoddies wey dey bounce den moves waa. Well, mandem no dey hear word so he shoot ein shot. For the video we see for the internet, 'Dada Romantic' plus ein red shada kneel for the woman in front as he kormort ring den start dey propose. The thing freeze girl dem sharp! For a moment, ein mates just dey have am fans den dey vibe am sey make she talk yes. But I sure sey na the devil serf no get idea sey Thanos go represent koraa. Just when everybro figa she dey go take the ring norr wey boom! Girl snap. She sound am make the guy ein head rotate at an angle of 93° across a horizontal plane. No be small carpentry slap guy chop. She slap am finish norr wey she va...

GH BET WAVE: HERH! BETTING BE WHAT?!

Image
Ghana people, adey greet you koraa. Today adey come tell you people about bet. E be one sharp job give 'chacha professionals.' Bet be one of the major ways wey people dey get money sharp nowadays. Many people turn millionaires by the twinkle of an eye sakoff bet. You figa I dey lie aa biz Medikal how he blow. As for bet dier e no dey need any stress, you just for place your bet and sharp you go fit to blow big time. You nyaa chop 18 years pÉ› bet go fit employ you. Wey e saa no dey focus on a particular social class or personality, chale any body go fit to tear bet some. But you ehn, one thing people no know be sey bet be another way of gambling and making money unfaithfully. That what na then times we dey call 'chacha' or 'asÉ”'. For GH here no, the bet sites wey more people dey patronise chaow pass Shatta Wale ein tracks all serf, chale I no fii mention serf. Before these kind sports betting wave catch GH no, na we we get wanna own vibe ooo...

FILLA FOR TANZANIA DEMMA CAPITAL CITY BE SEY THEM DEY CONSIDER PUBLISH IDENTITIES OF MARRIED MEN FOR THAT ZONE OOO

Image
That be senior man Paul Makonda as he dey publish ein marriage ring plus vim den vigour Chale, Dar es Salaam demma regional commissioner, Paul Makonda, bore ooo. He say ein den ein fellow leaders dey consider some move be like that. E be sey dem go publish the identities of the men for that zone wey marry all for some website be wey the State naah go dey manage, sakeoff squad no dey talk true at all. The identities them go dey publish go fit to be names, pictures sometimes your car number den your in-laws demma details all. No be small matter. The thing go Makonda waaa. Man Makonda say the married men just dey give the single women for there "unnecessary broki" too much (But we too we dey wonder sey ah how, he dey mean sey some broki be dey hia anaa? Ahwell, how for do?). But e be sey dem force make this proposal nyaa source aaa, e go save the single women waaa.  Wey the thing naah, e check like e be the women serf wey go chook the men. You deÉ› spy somet...

HARRY DEY HURRY SHOW LEVEL

Image
By Jeremy Decker 4 days this as Manchester United make everybody know sey them wire record smashing £80m sign Leicester City demma minister of defence, Harry Maguire. This deal bore more squad: some of United demma fans plus Against Supporters Union members all. Some serf sey like Ole for buy John Boye wey go cost like GH¢ 500 only serf. But me we we no dey biz serf, as e no be wanna grandfather ein money, you barb? Anyway, the EPL start today plus Liverpool as dem smoke Norwich for Anfield. But e be some hours before that game go start wey Harry make we know sey, naah, he root waaa.. He dey want try talk sey he get aa like e be ein dey come play today serf. E be sey he talk am for ein twitter timeline, wey he put am so; "I no dey fit to wait to play for the Theatre of Dreams, home give bunch legends". Ein debut go be against Lampard ein Chelsea for Old Trafford on Sunday afternoon. To be frank, that match deÉ› yawa fit to pae give am serf but how fo...