FILLA FOR TANZANIA DEMMA CAPITAL CITY BE SEY THEM DEY CONSIDER PUBLISH IDENTITIES OF MARRIED MEN FOR THAT ZONE OOO



That be senior man Paul Makonda as he dey publish ein marriage ring plus vim den vigour

Chale, Dar es Salaam demma regional commissioner, Paul Makonda, bore ooo. He say ein den ein fellow leaders dey consider some move be like that. E be sey dem go publish the identities of the men for that zone wey marry all for some website be wey the State naah go dey manage, sakeoff squad no dey talk true at all. The identities them go dey publish go fit to be names, pictures sometimes your car number den your in-laws demma details all. No be small matter. The thing go Makonda waaa.

Man Makonda say the married men just dey give the single women for there "unnecessary broki" too much (But we too we dey wonder sey ah how, he dey mean sey some broki be dey hia anaa? Ahwell, how for do?). But e be sey dem force make this proposal nyaa source aaa, e go save the single women waaa. 

Wey the thing naah, e check like e be the women serf wey go chook the men. You deɛ spy something Makonda man talk oo; "I get chaow complaint from the women. Chaow women from Dar es Salaam region here naah  make i know sey the men jive them plentey make e over them big time. E do aa the men dey promise them sey dem go marry them and tins but notin! Allo koraa... This thing be yawa give the women waaaa." That be what he talk oo.. 

So my people, abi you barb senior man Makonda? E be so! He talk this thing Monday, 12th August for ein office.

Me as I see I make happy waaa.. I no know what you dey figa but me I get anka e go happen for GH here koraa.. Like Mr. Mensah ein body go barb am roff! 


Source: k24tv.co.ke




DISCLAIMER:  THIS POST IS QUITE DIFFERENT FROM THE ORIGINAL PUBLICATION AS THIS IS RIDDLED WITH ELEMENTS OF SATIRE AND PARODY. PLEASE CLICK ON THE LINK OF THE SOURCE AS STATED ABOVE FOR THE ORIGINAL PUBLICATION

Comments

Popular posts from this blog

5 SONGS BY GH ACTS THAT WILL INSPIRE YOU FROM ALL KINDS OF LOWS

HOW DID ATL HALL'S FLAG GET TO CASFORD?

DECKER WRITES: 5 THINGS YOU CAN GRADUATE FROM THE UNIVERSITY WITH, ASIDE THE DEGREE