HARRY DEY HURRY SHOW LEVEL



By Jeremy Decker


4 days this as Manchester United make everybody know sey them wire record smashing £80m sign Leicester City demma minister of defence, Harry Maguire.

This deal bore more squad: some of United demma fans plus Against Supporters Union members all. Some serf sey like Ole for buy John Boye wey go cost like GH¢ 500 only serf. But me we we no dey biz serf, as e no be wanna grandfather ein money, you barb?

Anyway, the EPL start today plus Liverpool as dem smoke Norwich for Anfield. But e be some hours before that game go start wey Harry make we know sey, naah, he root waaa.. He dey want try talk sey he get aa like e be ein dey come play today serf. E be sey he talk am for ein twitter timeline, wey he put am so; "I no dey fit to wait to play for the Theatre of Dreams, home give bunch legends".


Ein debut go be against Lampard ein Chelsea for Old Trafford on Sunday afternoon. To be frank, that match deɛ yawa fit to pae give am serf but how for do... We dey wish am more powers koraa.


Comments

Popular posts from this blog

WHAT YOU NEED TO KNOW ABOUT SHISHA-SMOKING.

UCC OPTOMETRY STUDENTS MARK WORLD VISION DAY WITH EYE SCREENING

'WE SPEED 3' ALBUM COMING SOON - MAGNOM BEATS