GHANA KOTI BARB 77-YEAR OLD GANJA FARMER SAA BLAZE EIN GREEN GOLD



Opanin Kwadwo Sampene plus ein Adonko bitters as Koti bust am

Squad! I say you be hard aaa you no hard pass dis descendant of Bob Marley. Not at all! 

So e be sey Ghana koti bust some ganja farmer wey chop 77 years for Atebubu for Bono East region. Great grandpa ein name be Opanin Kwadwo Sampene. 

But chale, dem no just grab am ooo.. Dem saa  zero ein 2-acre kush farm for Mem wey dey Atebubu plus hell fire oo. The operation ankasa no, e be the District Commander, Chief Superintendent Bright Boafo wey lead am.

That be as them dey break hell lose over ein farm

The koti people deɛ, dem sey e be sombro wey dey stay that hood wey sell Opanin out. 

As dem barb am, na he dey zook Adonko bitters wey he saa confess sey he blont for sixty years. 

He saa talk say money no dey plus nobro dey wey go spy am, that be why he tear the ganja farm den shoot the leaves. So sey ein too go get money chop. 

But e dey over me sey kontonmire dey, cabbage too dey but still wee norrr Opanin Kwadwo wan shoot spy ein body. Ah-well...

Comments

Popular posts from this blog

5 SONGS BY GH ACTS THAT WILL INSPIRE YOU FROM ALL KINDS OF LOWS

HOW DID ATL HALL'S FLAG GET TO CASFORD?

DECKER WRITES: 5 THINGS YOU CAN GRADUATE FROM THE UNIVERSITY WITH, ASIDE THE DEGREE