GH BET WAVE: HERH! BETTING BE WHAT?!
Ghana people, adey greet you koraa. Today adey come tell you people about bet. E be one sharp job give 'chacha professionals.'
Bet be one of the major ways wey people dey get money sharp nowadays. Many people turn millionaires by the twinkle of an eye sakoff bet. You figa I dey lie aa biz Medikal how he blow.
As for bet dier e no dey need any stress, you just for place your bet and sharp you go fit to blow big time. You nyaa chop 18 years pɛ bet go fit employ you. Wey e saa no dey focus on a particular social class or personality, chale any body go fit to tear bet some.
But you ehn, one thing people no know be sey bet be another way of gambling and making money unfaithfully. That what na then times we dey call 'chacha' or 'asɔ'. For GH here no, the bet sites wey more people dey patronise chaow pass Shatta Wale ein tracks all serf, chale I no fii mention serf.
Before these kind sports betting wave catch GH no, na we we get wanna own vibe ooo. Then e be 'wonkyendi / munkyendi' wey dey pap waa.
Na what edey go on be say if two teams dey go play match aa dem go both raise the same amount of money so say dem go take all give the winner at the end of the game. So den times only team managers, co-ordinators den players pɛ wey dem dey tear bet. Sometimes serf instead of money dem fit to dey bet 'nkateɛ' (groundnut) serf. Hwɛ! No joke. Sometimes serf some spectator be koraa go fit to bet for some team be ein against ein paddy be ein bet koraa. That level deɛ dem pɛ go dey enjoy.
Nowadays anywhere you go pass you go see some bet promo signboard, so rydee all the boys-boys and girls-girls dey tear bet .The place wey betting make serious waa be tertiary institutions. Sources dey hold am say the boys dey carry demma hostel den chop money tear bet sakoff dem dey want live comfortable lives den buy expensive stuff carry gbeley other students demma eyes. Facts dey even talk sey, several people die out of shock sakoff the bet site smoke demma money. Them estimate am say about 10 students die for KNUST wey about 20 student die for LEGON plus some few others wey die too for other tertiary schools.

YOU FOR KNOW SAY IF YOU DEY SPY SPORTS WEY ANYBRO DEY CRY SAKOFF EIN SUPPOSED FAVOURITE TEAM LOSE AAA, ENO JUST BE SAKOFF THEM DEY LOVE THE TEAM OOO, BUT E BE SAKOFF THE TEAM SPOIL DEMMA BET.
By Abugnaba Richmond
DISCLAIMER: Thoughts expressed here are the thoughts of the writer and not deckertheblogger. This post is however riddled with elements of satire and parody. When public figures or institutions are mentioned, the associated story is cooked and not real.
Comments
Post a Comment