VIDEO: SPY AS 10 YEAR OLD KIDDIE DEY SPIT MAD STONEBWOY FIRE FOR STAGE

'Little Gargamel' as he dey spit fire for the 'Justice Experience Concert 2019'

Make I tell you - One of the things you go see for the internet top this whole week be this kiddie wey dey ragga ein freestyle plus stonebwoy ein energy den swag. Ein name be 'Little Gargamel'

The mad vibe be sey this kiddie only chop 10. 

Spy as young king dey perform plus Stonebwoy for one stage for 'Justice Experience Concert 2019'.

Comments

Popular posts from this blog

HOW DID ATL HALL'S FLAG GET TO CASFORD?

WHAT YOU NEED TO KNOW ABOUT SHISHA-SMOKING.

Historic: Mexican Court Gives Greenlight For The Use Of Cocaine Recreationally