GUY CHOP SLAPS AS HE TRY PROPOSE MARRIAGE GIVE EIN WOMAN FOR LECTURE HALL





No be small yawa mandem get as he try pull some major plug for ein plus marriage proposal for lecture hall for Benue State University wey dey Naija.

You naah your mind dey aaa, you go barb sey off late, dis kind public marriage proposal come bore more women as the internet dey show we evidence of more shoddies wey dey bounce den moves waa.

Well, mandem no dey hear word so he shoot ein shot. For the video we see for the internet, 'Dada Romantic' plus ein red shada kneel for the woman in front as he kormort ring den start dey propose. The thing freeze girl dem sharp!

For a moment, ein mates just dey have am fans den dey vibe am sey make she talk yes. But I sure sey na the devil serf no get idea sey Thanos go represent koraa. Just when everybro figa she dey go take the ring norr wey boom! Girl snap. She sound am make the guy ein head rotate at an angle of 93° across a horizontal plane. No be small carpentry slap guy chop.

She slap am finish norr wey she vanish koraa. We still no know why she do that thing serf but we all nor sey mandem slack big time.

Watch video below

Comments

Popular posts from this blog

5 SONGS BY GH ACTS THAT WILL INSPIRE YOU FROM ALL KINDS OF LOWS

HOW DID ATL HALL'S FLAG GET TO CASFORD?

DECKER WRITES: 5 THINGS YOU CAN GRADUATE FROM THE UNIVERSITY WITH, ASIDE THE DEGREE